Yankius on APC Gubernatorial primaries

Yankius

Pepper Rest: You never hear! Timi wound well well for this All Progressives Congress primaries for Rivers abi Bayelsa State Gubernatorial candidate. Timpre wound Timi O! Timpre 726 votes, Timi 4 votes. Apalan!

Yankius: Why e dey surprise you? Na only thief Timi sabi thief now, everybody know that one but e no be politician at all. If you give Timi post as Governor of CBN Nigeria go amass debt of trillions of dollars just now just now.

Pepper Rest: Rumour monger! You get the proof to support wetin you dey talk so? If na true say na so so thief naim Timi dey thief why EFCC or ICPC never prosecute am?

Yankius: Pepper, e be like say you go carry that complain go give Buhari personally because thiefmen don cancel the primaries. The money Timi, Timpre and others settle no reach. If them no spend cash well the second time them go redo a third time till APC Babas them belle full. You never hear!

All Guys Dey

Tags:

Add a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

error: Content is protected !!